Текст песни Lawd Inna Works - Dem Dey Talk

  • Исполнитель: Lawd Inna Works
  • Название песни: Dem Dey Talk
  • Дата добавления: 23.08.2026 | 14:00:06
  • Просмотров: 2
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Dem dey talk
Bout wi everyday
But wi wi know
Seh all be Lies
Dem thinking wi go fail
But see wi rise
Wi know you dey Hate
But wi nor mind , wi no mind

Everyday you dey talk to people about me
When you see me for the street
Come and say it face to face
You never stop spread rumours about me
Tell mi wey tin be your case
Hater be like you dey craze

Ùuuuoh
Dem dey talk like dem know wah gwan
But dem never know wah gwan
Dem dey talk like dem know wah gwan
Talk like dem know wah gwan

Ùuuuoh
Dem dey talk like dem know wah gwan
But dem never know wah gwan
Dem dey talk like dem know wah gwan
Talk like dem know wah gwan


I nor give a Damn about anything you say
And I nor give a f*** about anything you talk
Make I live my life, only you wey know wossop.
Make I live my life anything I do dem go talk.
Man you no be God
Soon I go blow you go shock
Brother I nor be your mate
Ratie tell dem dem fi stop
Soon dem aguh know
Seh this boy dat bwoy be dope
Me I nor get time
Everyday wi a dey work iieee eeei


Ùuuuoh
Dem dey talk like dem know wah gwan
But dem never know wah gwan
Dem dey talk like dem know wah gwan
Talk like dem know wah gwan

Ùuuuoh
Dem dey talk like dem know wah gwan
But dem never know wah gwan
Dem dey talk like dem know wah gwan
Talk like dem know wah gwan


Dem dey talk
Bout wi everyday
But wi wi know
Seh all be Lies
Dem thinking wi go fail
But see wi rise
Wi know you dey Hate
But wi nor mind , wi no mind

Everyday you dey talk to people about me
When you see me for the street
Come and say it face to face , face 2 face
You never stop spread rumours about me
Tell mi wey tin be your case
Hater be like you dey craze

Ùuuuoh
Dem dey talk like dem know wah gwan
But dem never know wah gwan
Dem dey talk like dem know wah gwan
Talk like dem know wah gwan

Ùuuuoh
Dem dey talk like dem know wah gwan
But dem never know wah gwan
Dem dey talk like dem know wah gwan
Talk like dem know wah gwan

Перевод песни

Дем дей говорят
Бут каждый день
Но я знаю
Seh все будет ложью
Дем думает, что потерпит неудачу
Но посмотрим, как мы поднимемся
Я знаю, что ты ненавидишь
Но без ума, без ума

Каждый день ты говоришь с людьми обо мне.
Когда ты видишь меня на улице
Приди и скажи это лицом к лицу
Ты никогда не прекращаешь распространять слухи обо мне.
Скажи мне, что это твой случай
Ненавистник, будь таким, как ты, помешанный

Ууууу
Дем-дей говорят так, как будто они знают, вау-гван
Но они никогда не узнают, вау, гван.
Дем-дей говорят так, как будто они знают, ва-гван
Говори так, будто они знают, вау, гван.

Ууууу
Дем-дей говорят так, как будто они знают, ва-гван
Но они никогда не узнают, вау, гван.
Дем-дей говорят так, как будто они знают, вау-гван
Говори так, будто они знают, вау, гван.


Мне плевать на все, что ты говоришь
И мне плевать на все, что ты говоришь
Заставь меня жить своей жизнью, только ты знаешь, упс.
Заставь меня жить своей жизнью, что бы я ни делал, они поговорят.
Чувак, ты не Бог
Скоро я взорвусь, ты в шоке
Брат, я не буду твоим другом
Рэти скажи им, остановись.
Скоро они узнают
Эх, этот мальчик, этот чувак, офигенный
У меня нет времени
Каждый день с работой, иииии, ииии.


Ууууу
Дем-дей говорят так, как будто они знают, вау-гван
Но они никогда не узнают, вау, гван.
Дем-дей говорят так, как будто они знают, ва-гван
Говори так, будто они знают, вау, гван.

Ууууу
Дем-дей говорят так, как будто они знают, вау-гван
Но они никогда не узнают, вау, гван.
Дем-дей говорят так, как будто они знают, вау-гван
Говори так, будто они знают, вау, гван.


Дем дей говорят
Бут каждый день
Но я знаю
Seh все будет ложью
Дем думает, что потерпит неудачу
Но посмотрим, как мы поднимемся
Я знаю, что ты ненавидишь
Но без ума, без ума

Каждый день ты говоришь с людьми обо мне.
Когда ты видишь меня на улице
Приди и скажи это лицом к лицу, лицом к лицу
Ты никогда не прекращаешь распространять слухи обо мне.
Скажи мне, что это твой случай
Ненавистник, будь таким, как ты, помешанный

Ууууу
Дем-дей говорят так, как будто они знают, ва-гван
Но они никогда не узнают, вау, гван.
Дем-дей говорят так, как будто они знают, ва-гван
Говори так, будто они знают, вау, гван.

Ууууу
Дем-дей говорят так, как будто они знают, ва-гван
Но они никогда не узнают, вау, гван.
Дем-дей говорят так, как будто они знают, ва-гван
Говори так, будто они знают, вау, гван.

Смотрите также:

Все тексты Lawd Inna Works >>>