Текст песни Dj Flex - Meliza

  • Исполнитель: Dj Flex
  • Название песни: Meliza
  • Дата добавления: 29.04.2024 | 21:32:22
  • Просмотров: 6
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Aje
Okay
Oya
Body
This body
It dey do me something
It dey do me something oh
Oooh
Body
Oya Dis body
No go do me long ting
Me I kno go do u long ting Ohh ohh oh
Meliza girlie won chop my visa
She dey make me dey shiver
Di henny don chop my liver
Liver
no fronting
Do me something
Meliza do me something oh
She dey do me something ooh ah ah
Do something oo
Meliza oo


Who be that wey dey knock for my door (kor kor kor)
She dey feeling the boy (kor kor kor)
I give her the thing for koro

Everyday she dey knock for my door(kor kor kor)
She wan collect the D (kor kor kor)
I give the thing for koro

Shasha ma pa mi na Wetin you put for body
I no fit start to dey think am nwa
E blike I start to dey craze nwa nwa

Shasha ma pa mi na what is in this your body all of my friends start to find you nwa
and all of the girls start to hail


Oh my baby wait
Wait oh
I get love for you
You dey blind me with your back side oh
Me I dey for you
Plenty dollar I go spend
Sexy mama why you do me oh
I dey for ghana make you link me oh
This your backa I won test em oh
Meliza girlie won chop my visa
She dey make me dey shiver
Di henny don chop my liver
Liver
no fronting
Do me something
Meliza do me something ooooh
She dey do me something ooh ah ah


So ri Meli?
Meliza
(sa sa)
When she finish with you you go start to dey kolomental
(ebelebe)
Baseje ni
She just dey put ginger
For my body
For my body
Cause normally me I can’t shout
Hmmm

Oya so fun mi
Bo se ma je
Sare lo paris
Fun je m’apelle
Hmm mm mm mm
Make I confess
I dey feel your body make I confess
Help you to deal with your stress
Mo ni bo se n gbefun mi ni ma je
Mo ni bo se n gbefun mi ni ma je
Mo ni bo se n gbefun mi ni ma je e e


Henny don chop my liver oh
Okay
We go do em

Перевод песни

Адже
Хорошо
Оя
Тело
Это тело
Это они мне что-то делают
Это они мне что-то сделают, ох
ооо
Тело
Тело Ойи Дис
Нет, иди, сделай мне долго
Я знаю, ты долго тянешься Ох ох ох
Девушка Мелиза выиграла мою визу
Она заставляет меня дрожать
Ди Хенни, не руби мою печень
Печень
без фронта
Сделай мне что-нибудь
Мелиза, сделай мне что-нибудь, ох
Она сделает мне что-нибудь ох ах ах
Сделай что-нибудь ооо
Мелиза оо


Кто тот, кто стучится в мою дверь (кор кор кор)
Она чувствует мальчика (кор-кор-кор)
Я даю ей вещь для Коро

Каждый день она стучится в мою дверь (кор кор кор)
Она хочет собрать D (кор-кор-кор)
Я отдаю вещь за Коро

Шаша ма па ми на Ветин, которую ты положил для тела
Я не в состоянии начать думать, что я nwa
И, черт возьми, я начинаю сходить с ума нва нва

Шаша ма па ми на что в этом твоем теле, все мои друзья начинают тебя искать, нва
и все девчонки начинают приветствовать


О, мой малыш, подожди
Подожди, ох
Я люблю тебя
Ты ослепил меня своей задней стороной, ох
Я, я для тебя
Много долларов я потрачу
Сексуальная мама, почему ты меня делаешь, ох
Я за Гану, заставлю тебя связать меня, ох
Это твоя спина, я выиграл тест, ох
Девушка Мелиза выиграла мою визу
Она заставляет меня дрожать
Ди Хенни, не руби мою печень
Печень
без фронта
Сделай мне что-нибудь
Мелиза сделай мне что-нибудь оооо
Она сделает мне что-нибудь ох ах ах


Итак, Ри Мели?
Мелиза
(са са)
Когда она закончит с тобой, ты начнешь коломентал
(эбелебе)
Баседже ни
Она просто положила имбирь
Для моего тела
Для моего тела
Потому что обычно я не могу кричать
Хм

Ойя, так весело, ми
Бо се ма дже
Саре ло Париж
Fun je m'apelle
Хм мм мм мм
Заставь меня признаться
Я чувствую твое тело, заставляю меня признаться
Помочь вам справиться со стрессом
Mo ni bo se n gbefun mi ni ma je
Mo ni bo se n gbefun mi ni ma je
Mo ni bo se n gbefun mi ni ma je e e


Хенни, не руби мою печень, ох
Хорошо
мы идем делать их

Смотрите также:

Все тексты Dj Flex >>>