Текст песни
(Gimme your love Eh)
Gimme your love Gimme me overdose
Wetin you carry E be overload
You Dey my mind When I’m on the road
I no go lie Girl you are the most
(De Hottest)
Look into my eyes
Love is what you see inside
Babe I can’t deny
I swear to God I no Dey lie
Iyowuna
Iyowuna
Run your matter pass Tobi Amusan
Stand by you I go be your pillar
Girl come save me be my hero
Iyowuna
Iyowuna
Run your matter pass Tobi Amusan
Stand by you I go be your pillar
Girl come save me be my hero
Make I talk from my heart no be lyrics I dey spit
No be drum e dey play na my heart e dey beat
Iyowuna too set Tamuno carve the piece
Even for Ludo me and you na two six
And the love e too strong I dey fall yakata
Body of a goddess and she hot like chimney
I no fit dey calm, dey one corner like patapaa
When I'm on the road I know you dey miss me
I go give you all the love you deserve carry am for my chest
Baby dey reserve goal keeper for my bench
I go block all the shot Dem go shoot
Dem no go fit score, Dem no wear jersey no boot
Make I chase you red eye forget e eye drop
Me and you na plus we no fit be minus
People must to talk but Dem no define us
I go dey your front still go be your backup
Gimme your love Gimme me overdose
Wetin you carry E be overload
You Dey my mind When I’m on the road
I no go lie Girl you are the most
Look into my eyes
Love is what you see inside
Babe I can’t deny
I swear to God I no Dey lie
Iyowuna
Iyowuna
Run your matter pass Tobi Amusan
Stand by you I go be your pillar
Girl come save me be my hero
Iyowuna
Iyowuna
Run your matter pass Tobi Amusan
Stand by you I go be your pillar
Girl come save me be my hero
Перевод песни
(Дай мне свою любовь, Эй)
Дай мне свою любовь, дай мне передозировку
Что ты несёшь? Это перегрузка
Ты в моих мыслях, когда я в дороге
Не буду врать, девушка, ты самая
(Самая горячая)
Посмотри мне в глаза
Любовь — это то, что ты видишь внутри
Детка, я не могу отрицать
Клянусь Богом, я не вру
Иовуна
Иовуна
Займи своё дело больше, чем Тоби Амусан
Буду рядом с тобой, я буду твоей опорой
Девушка, спаси меня, будь моим героем
Иовуна
Иовуна
Займи своё дело больше, чем Тоби Амусан
Буду рядом с тобой, я буду твоей опорой
Девушка, спаси меня, будь моим героем
Пусть я говорю от всего сердца, а не просто читаю тексты
Не барабаны играют, а моё сердце бьётся
Иовуна тоже крута, Тамуно вырежет кусок
Даже в Людо мы с тобой — две шестёрки
И любовь слишком сильна, я влюбляюсь Яката
Тело богини, и она горячая, как дымоход
Я не могу успокоиться, стою в углу, как патапаа
Когда я в дороге, я знаю, ты скучаешь по мне
Я дам тебе всю любовь, которую ты заслуживаешь, держи ее на груди
Детка, запасной вратарь на моей скамейке запасных
Я заблокирую все удары, которые они будут наносить
Они не смогут забить, они не носят футболку, не бутсы
Пусть я погонюсь за тобой, красный глаз, забудь о глазных каплях
Мы с тобой – плюс, мы не можем быть минусом
Люди должны говорить, но они не определяют нас
Я буду перед тобой и буду твоей поддержкой
Дай мне свою любовь, дай мне передозировку
Что ты несешь? Это перегрузка
Ты в моих мыслях, когда я в дороге
Я не буду лгать, девушка, ты самая лучшая
Посмотри мне в глаза
Любовь – это то, что ты видишь внутри
Детка, я не могу отрицать
Клянусь Богом, я не... ложь
Иовуна
Иовуна
Пройди свой путь мимо Тоби Амусана
Я буду рядом с тобой, я буду твоей опорой
Девушка, спаси меня, будь моим героем
Иовуна
Иовуна
Пройди свой путь мимо Тоби Амусана
Я буду рядом с тобой, я буду твоей опорой
Девушка, спаси меня, будь моим героем