Текст песни Zay - Mufasa

  • Исполнитель: Zay
  • Название песни: Mufasa
  • Дата добавления: 24.09.2023 | 17:07:12
  • Просмотров: 16
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Zay
In my head
Girl I want you in my head
Na only you dey my head
Girl I want you in my bed

Girl I be king like mufasa
If I call you once shoma answer
Me no dey like to dey braga
Cause all of my girls dem dey shaka

Oya anywhere you dey
I want to dey
Give me your love
Make I love you always

cnywhere you be
I wanna be
Oya give me your love
Make I love you always oh

Che Che Che

Me I no be jjc
For your matter I go go crazy
Oh yeah
You my number one lady
I dey pray everyday make we go places

Omo jeka soro
Make we talk (yeh)
I wanna know who you are (yeh)
If you no mind make I come (yeh)
I wanna show you who I am (yeh)
cnything I do dem go talk (yeh)
Even if e nice
If e bad (yeh)
Odo wetin you give me chop (yeh)
Na only your matter I dey talk (ahh)

Oya make I love you
Ohema give me love oh
Make I touch you (okasagua)

Oya make I love you
Ohema give me love
Me I no go fumble (ole le le ) 2x


Oh my lover oh
I get something for you
You know say mi o kana oh
I don dey fall for you you you
I want to know your father oh
I want to propose you
Oya enter okada oh
I want to know your place
Know your place
Shebi you get my number
Call your line
I don dey love up yeah
Make I be your lover
Make I be your guy
Cause I don dey love up
Get your number oh
Call your line
Cause I don dey love up yeh
Make I be your lover
Make I be your guy
Cause I don dey love up yeah yeah

Oya make I love you
Ohema give me love oh
Make I touch you (okasagua)

Oya make I love you
Ohema give me love
Me I no go fumble (ole le le ) 2x

Omo malo slogodo
Make we talk for the corridor
Tonight o ma jo gbono
Oma jo gbono yeh yeh

Omo malo slogodo
Make we talk for the corridor
Tonight o ma jo gbono yeh yeh
Oma jo gbono
Yeah yeah yeah yeah

In my head 3x
Bed eh eh

Kentee the wizard

Wizard mix

Перевод песни

Зай
В моей голове
Девушка, я хочу, чтобы ты в моей голове
На только ты, моя голова
Девушка, я хочу, чтобы ты в моей постели

Девушка, я буду королем, как Муфаса
Если я позвоню тебе однажды ответом Шома
Мне не нравится Дей Брага
Потому что все мои девочки Дем Дей Шака

Ой везде, где ты Дей
Я хочу Дей
Дай мне свою любовь
Заставляй меня любить тебя всегда

где бы вы были
Я хочу быть
Оя, дай мне свою любовь
Заставляй меня любить тебя всегда, о

Че Че Че

Я не буду jjc
По твоему делу я схожу с ума
Ах, да
Ты моя леди номер один
Я молюсь каждый день, заставляй нас идти местами

Омо Джека Соро
Заставляй нас говорить (да)
Я хочу знать, кто ты (да)
Если ты не заставишь меня прийти (да)
Я хочу показать вам, кто я (да)
cnything, я делаю, иди поговори (да)
Даже если он хороший
Если я плохо (да)
Odo Wetin, вы даете мне набивку (да)
Только твоя дело я говорю (ааааааааааааааааааааааааааа

Ой, заставляй меня любить тебя
Охема дай мне любовь
Сделай меня прикоснуться к тебе (Окасагуа)

Ой, заставляй меня любить тебя
Охема дай мне любовь
Я не ходи, шари (оле ле le) 2x


О, мой любовник, о
Я что -то для тебя получаю
Вы знаете, говорите Mi o kana oh
Я не влюбляюсь в тебя, ты
Я хочу знать твоего отца, о
Я хочу предложить тебе
Оя введите Окаду, о
Я хочу знать твое место
Знать ваше место
Шеби, ты получаешь мой номер
Позвоните своей линии
Я не люблю, да
Сделай я твоим любовником
Сделай я твоим парнем
Потому что я не люблю
Получите свой номер
Позвоните своей линии
Потому что я не люблю, да, да
Сделай я твоим любовником
Сделай я твоим парнем
Потому что я не люблю, да, да, да

Ой, заставляй меня любить тебя
Охема дай мне любовь
Сделай меня прикоснуться к тебе (Окасагуа)

Ой, заставляй меня любить тебя
Охема дай мне любовь
Я не ходи, шари (оле ле le) 2x

Омо Мало Слогодо
Заставьте нас говорить за коридор
Сегодня вечером о ма Джо Гбоно
OMA JO GBONO YEH YEH

Омо Мало Слогодо
Заставьте нас говорить за коридор
Сегодня вечером о ма Джо Гбоно, да, да
Ома Джо Гбоно
Да, да, да, да, да

В моей голове 3x
Кровать ах эх

Кенти Волшебник

Волшебник микс

Смотрите также:

Все тексты Zay >>>