Текст песни Victor AD - Red Eye

  • Исполнитель: Victor AD
  • Название песни: Red Eye
  • Дата добавления: 26.09.2023 | 22:14:54
  • Просмотров: 41
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

It's Kel P vibes
Red Eye ye ye
It's Victor AD na na na yeah
Spiritual
Ah! Small boy small boy
When you call out on the beat
Omo na biggie man
Rough boy rough boy
You suppose know say
Warri dey the back of the biggie man
Hard boy hard boy
So when it comes to the flow
I say omo na Jiggy man
No vex no vex
Cause when you see the red eye
Just know say na para man
Dem no know my story
No know my story eh eh eh
Dem only know the glory
Dem only know the glory eh eh eh
Nobody holy
Nobody holy eh eh eh
So no dey talk about Karma
Like say you self never para
If na wahala dem want make dem talk
If na justice dem want make dem talk
If na peace wey dem want make dem talk
Anything wey dem want make dem talk
We no dey fear nothing eh eh eh
Na dem go call out something o eh eh
Omo say we no dey fear nothing o eh eh
Na dem go call out something o eh eh
Oya go ask about me eh
Instrumentals
Eh Dem think say dem stubborn
But I go show dem say
My guys say we stubborn pass dem o
Dem think say them wise
And I go show dem say
For here their wiseness na foolishness
And ten goals to nothing
And ten goals to nothing
Hope say you dey count the score
Otedola with the money
Otedola with the money
I will always secure the bars
Small boy small boy
When you call out on the beat
Omo na biggie man
Rough boy rough boy
You suppose know say
Warri dey the back of the biggie man
Hard boy hard boy
So when it comes to the flow
I say omo na Jiggy man
No vex no vex
Cause when you see the red eye
Just know say na para man
If na wahala dem want make dem talk
If na justice dem want make dem talk
If na peace wey dem want make dem talk
Anything wey dem want make dem talk
We no dey fear nothing o eh eh
Dem dem go call out something o eh eh
Omo say we no dey fear nothing o eh eh
Na dem go call out something o eh eh
Oya go ask about me eh
Dem no know my story
No know my story eh eh eh
Dem only know the glory
Dem only know the glory eh eh eh
Nobody holy
Nobody holy eh eh eh
So no dey talk about Karma
Like say you self never para

Перевод песни

Это Ssel HK, чтобы играть.
Учитете их, вы - вы.
Это Victoror добавил вас.
Спириталял есть
Ах, это! У Бибиби есть маленький маленький мальчик.
Когда вы вызывает это на струне на Теле.
Нет грубого человека.
Shuugh Boy's Rokeyg Boy
Вы так говорят, что знайте, что это так.
Уорри - большой для одного из Биггал.
(ELL ELP -испытатель - это BIGBLE
Поэтому, когда мы едим, чтобы прийти к цветам продавать
Это может сказать, что любой ORY - это Jiggy Man.
Не злитесь.
Атен, когда ты говоришь глаз Редтротта.
Просто знай, что это солдат.
Они не знают, что я знаю меня, Тоттт.
Не знаю, я не испытываю, а эх.
Они знают только о Глолосе.
Они только знают, что Gloal eh eh eh.
Никто, никто из тех, кто трясен
Никто не должен быть
Так что не говори о Казиме
Как ты говоришь себе, никогда, никогда.
Если есть проблемы, они хотят, чтобы они поговорили
Если это не просто позволить им поговорить с ними.
Если это мир, в котором они хотят, чтобы они разговаривали.
Все, что они хотят, чтобы они поговорили
Мы не боимся, а эх эхэх
Они будут вызван из этого из этого
Нельзя не бояться, что нет многоуровневого эхэх
Они будут вызван из этого из этого
Не спрашивай обо мне, ахэх
Это правда правительство балсов.
H они думают, что думают, что они слишком трубки.
Но он покажет им место.
Мой парень, который мы проходим, проходя их, чем они.
Они думают, где они сказали, что мы
И он покажет им, где это была одна сторона.
Для него брат также - это Бришесть
И пока они не пошли на деки
И пока они не пошли на деки
Есть надежда, что вы введете вместе в Salporere
Фекер с деньгами
Фекер с деньгами
Я всегда скажу имя баруса
У Бибиби есть маленький маленький мальчик.
Когда вы вызывает это на струне на Теле.
Нет грубого человека.
Shuugh Boy's Rokeyg Boy
Вы так говорят, что знайте, что это так.
Уорри - большой для одного из Биггал.
(ELL ELP -испытатель - это BIGBLE
Поэтому, когда мы едим, чтобы прийти к цветам продавать
Это может сказать, что любой ORY - это Jiggy Man.
Не злитесь.
Атен, когда ты говоришь глаз Редтротта.
Просто знай, что это солдат.
Если есть проблемы, они хотят, чтобы они поговорили
Если это не просто позволить им поговорить с ними.
Если это мир, в котором они хотят, чтобы они разговаривали.
Все, что они хотят, чтобы они поговорили
Мы не боимся ни типа или эхэх
Они будут вызван из этого из этого
Нельзя не бояться, что нет многоуровневого эхэх
Они будут вызван из этого из этого
Не спрашивай обо мне, ахэх
Они не знают, что я знаю меня, Тоттт.
Не знаю, я не испытываю, а эх.
Они знают только о Глолосе.
Они только знают, что Gloal eh eh eh.
Никто, никто из тех, кто трясен
Никто не должен быть
Так что не говори о Казиме
Как ты говоришь себе, никогда, никогда.

Смотрите также:

Все тексты Victor AD >>>