Текст песни Tosin Bee - Joy

  • Исполнитель: Tosin Bee
  • Название песни: Joy
  • Дата добавления: 21.03.2025 | 01:56:36
  • Просмотров: 7
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Baba for the things you've done for me

I no fit explain the joy I feel

Cos your love dey sweet my body

For the goodness and the mercy

Steadily standing by me

From nobody to somebody

Good good things

Wey you do for me

Pass wetin ordinary

Eyes can see

I can't explain


Joy joy joy

Is All of my desires

Everywhere I go

Joy dey follow me

Joy joy joy

Is All of my desires

Everywhere around me

All I see is joy


I no fit count wetin you

Don do for me

No no

Lord I can't explain

Na you dey keep my family

Dey Make us dey live

Very happily

I know say

I can't explain


Shey na you give me favor

You bless me and my neighbor

Oh my Lord and my saviour

Lord you are more than able

Shey na you give me favor

You bless me and my neighbor

Oh my Lord and my saviour

Lord you are more than able


Everybody

Baba God don do am o

Baba God don do am

Baba God don do am o

Baba God don do am

He do me welu welu

Goodu goodu

Baba God don do am

Baba God don do am o

Baba God don do am

Baba don settle am o

Baba God settle am

Перевод песни

Баба за то, что ты сделал для меня

Я не могу объяснить, какую радость я чувствую

Потому что твоя любовь сладка моему телу

За доброту и милосердие

Непоколебимо стоишь рядом со мной

От никого к кому-то

Хорошие хорошие вещи

Что ты делаешь для меня

Проходите мимо обычного

Глаза могут видеть

Я не могу объяснить

Радость, радость, радость

Это все мои желания

Куда бы я ни пошел

Радость, она следует за мной

Радость, радость, радость

Это все мои желания

Везде вокруг меня

Все, что я вижу, это радость

Я не могу сосчитать, что ты

Не делаешь для меня

Нет, нет

Господь, я не могу объяснить

Ты хранишь мою семью

Заставляешь нас жить

Очень счастливо

Я знаю, говорю

Я не могу объяснить

Ты не даешь мне милости

Ты благословляешь меня и моего соседа

О мой Господь и мой спаситель

Господь, ты более чем способен

Шей на, ты даешь мне милость

Ты благословляешь меня и моего соседа

О, мой Господь и мой спаситель

Господь, ты более чем способен

Все

Баба Бог, не делай меня о

Баба Бог, не делай меня

Баба Бог, не делай меня о

Баба Бог, не делай меня о

Баба Бог, не делай меня о

Баба Бог, не делай меня о

Он до меня велю велю

Гуду гуд

Баба Бог, не делай меня о

Баба Бог, не делай меня о

Баба Бог, не делай меня о

Баба Бог, не делай меня

Все тексты Tosin Bee >>>