Текст песни Timaya - God You Are 2 Much

  • Исполнитель: Timaya
  • Название песни: God You Are 2 Much
  • Дата добавления: 19.08.2025 | 22:38:02
  • Просмотров: 2
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Olotu dan kpoda yeh
My God you are too much yeh
God you are three much yeh
Thank you for talent yeh chai
Timaya don explode yeh, chai
Olotu dan kpoda yeh
Gbarakuma gbarukuma dan kpoda yeh
Apart from music I no see wetin I for do eh
Apart from music I no see wetin I for do eh
Apart from sing I dey sing
I dey sing I dey sing I dey sing chai
Apart from music I no see wetin I for do, eh
Everybody say eyes up
Everybody eyes up
Everybody make una mental because
Timaya music make una mental yeh
Udunkulu eh Timaya make you gbangbocha eh
Egberi Papa gbangbocha eh
Everybody make una leave me eh chai
Music too much for my body eh chai
I no fit explain am
Everybody say chai aboku
God you are too much yeh
God you are three much yeh
Thank you for talent yeh
Timaya don explode yeh
Olotu dan kpoda yeh
Gbarakuma gbarukuma dan kpoda eh
When I say I blow I discover my talent eh
When I was very very young yeh
My mama say na school o make I go
Make I become a banker yeh
Dem wan me to take over my papa wetin e be yeh chai
When I try to dey go school my brother I no fit ye
Book e no enter my brain
My brother make e no be by force ye chai
I decided to sing my song my brother this na true story eh
Kay Solo my brother abeg make you tell them the story eh
Na when I went to Alaba I go look for one marketer
Na so dem carry me play dem say my music e no follow at all yeh chai
E no reach the Lagos standard
Now make una dey see me eh chai
Every marketer na so them just dey follow me
Now them want to buy me
Everybody dem want to sell me
I say if not for Danco Music where I for dey I dey
If not for Wisdom Odogwu where I for dey today chai
Dem don dey see me eh
Everybody dey love me eh
Make una just free me like my brother Terry G chai
T J na my friend o
Abu Ventures na my paddy o
What about Obiano Akin Jones
Everybody na my friend eh
They want to buy my song
My brother na different collabo chai
One collabo from another
Na different different people eh
Ekperi fada o
I say Timaya kpokada o
And the thing wey I be today o
My brother na chinekeme eh
Chinekeme
Chinekeme
Chinekeme chai
Terry G let's go back to the chorus chai chai
My God now you are too much yeh
God you are three much yeh
Thank you for talent yeh
Timaya don explode yeh
Eh olotu dan kpoda eh kpaoda eh kpoda eh
Gbarakuma gbarukuma dan kpoda eh
Well I sing say
Dem call me Timaya
Just because I'm getting higher
Na me be the Egberi Papa 1 of Bayelsa people eh chai
Dem call me their tonyontonyon soldier eh
Eh dem say I dey connected just like Turaya
E no get wire
My guy I no get to tire
Eh everybody just look at me like say I be your attire chai
Make una dey dance o
Everybody come feel me o
My music e too dey sweet for your ear
E be like say na juju o no be juju o
Na Jehova God day do am o
Everybody make you dance and wine
And make you dance to the gbedu o
Eh everybody kpoda eh kpaoda eh say kpoda eh
Everybody make una kpoda eh kpaoda eh chai

Перевод песни

Олоту и кпода йе
Боже мой, ты слишком много, йе
Боже, ты втрое больше, йе
Спасибо за талант, йе, чай
Тимая не взрывается, йе, чай
Олоту и кпода йе
Гбаракума и кпода йе
Кроме музыки, я не вижу, что я делаю, э
Кроме музыки, я не вижу, что я делаю, э
Кроме пения, я пою
Я пою, я пою, я пою, чай
Кроме музыки, я не вижу, что я делаю, э
Все говорят: "Подними глаза"
Все смотрят вверх
Все делают ненормальным, потому что
Музыка Тимая делает ненормальным, йе
Удункулу, э, Тимая делает тебя гбангбоча, э
Эгбери Папа гбангбоча, э
Все заставляют меня покинуть, э, чай
Музыка тоже много для моего тела, эх, чай
Я не могу объяснить, что это
Все говорят, что чай абоку
Боже, ты слишком много, да
Боже, ты втрое больше, да
Спасибо за талант, да
Тимая не взрывается, да
Олоту и кпода, да
Гбаракума гбарукума и кпода, э
Когда я говорю, что взрываюсь, я открываю свой талант, э
Когда я был очень-очень молодым, да
Моя мама сказала, что я пойду в школу
Сделаю так, чтобы я стал банкиром, да
Они хотят, чтобы я занял место моего папы, что будет, э, чай
Когда я пытаюсь пойти в школу, мой брат, я не могу, да
Книга не входит в мой мозг
Мой брат не может быть силой, э, чай
Я решил спеть свою песню, мой брат, это правдивая история, э
Кей Соло, мой брат, умоляю, чтобы ты рассказал им эту историю, э
Нет, когда я поехал в Алабу, я пойду искать одного маркетолога
Нет, так Они несут меня, играют, говорят, мою музыку, и никто за мной не следит, да?
Он не достигает уровня Лагоса.
Теперь заставьте их увидеть меня, да?
Каждый маркетолог, так что они просто следуют за мной.
Теперь они хотят меня купить.
Все хотят меня продать.
Я говорю, если бы не Danco Music, где я, я бы был.
Если бы не Wisdom Odogwu, где я сегодня, чай.
Они не видят меня, да.
Все любят меня, да.
Сделайте так, чтобы она просто освободила меня, как моего брата Терри Джи.
TJ — мой друг.
Abu Ventures — мой падди.
Как насчёт Obiano Akin Jones?
Все — мои друзья, да?
Они хотят купить мою песню.
У моего брата другая коллаборация.
Одна коллаборация от другой.
Разные разные люди, да.
Экпери фада о.
Я говорю, Тимая кпокада о.
И то, чем я буду сегодня.
Мой брат — китай. эх
Чинекеме
Чинекеме
Чинекеме чай
Терри Джи, давай вернёмся к припеву, чай, чай.
Боже мой, теперь ты слишком много, да.
Боже, ты втрое больше, да.
Спасибо за талант, да.
Тимая не взрывается, да.
Эх, олоту и кпода, эх, кпаода, эх, кпода.
Гбаракума и кпода, эх.
Ну, я пою, говорю.
Дем называют меня Тимая.
Просто потому, что я поднимаюсь.
На мне будет Эгбери Папа 1 людей Байелсы, эх, чай.
Дем называют меня своим солдатом-тоньон, эх.
Эх, говорят, что я связан, как Турая.
Эх, не доставай провода.
Мой парень, я не устаю.
Эх, все просто смотрят на меня, говорят, я твой наряд, чай.
Заставьте их танцевать.
Все, приходите, почувствуйте меня.
Моя музыка тоже. Сладко для твоего уха
E be like say na juju o no be juju o
Na Jehova God day do am o
Все заставят вас танцевать и вино
И заставят вас танцевать под gbedu o
Eh everyone kpoda eh kpaoda eh say kpoda eh
Все заставят una kpoda eh kpaoda eh chai

Смотрите также:

Все тексты Timaya >>>