Текст песни
I don pass ten I don pass twenty
I don pass even thirty sef
Time don reach for me to marry
Na him I face village
Dem say village na dem sabi love
Dem say village girl go take care of me
So kia kia I don land village
Kia kia I don marry my wife
Kia kia I carry am come town
Kia kia we don settle down oh
Make we do as husband and wife dey do oh
Wahala
Palava
Wahala wear cover shoe eh eh
Wahala ololo
Palava
Oh I want to chop ogbono soup today
Wahala
Palava
O wahala carry hand bag eh
Wahala ayaya
Palava
Oh my village girl e don commot for gear oh
Clear road for jaga jaga
Oh commot for road for jaga jaga eh
Clear road for jaga jaga
My village girl e no get brake oh
Clear road for jaga jaga
I say commot for road for jaga jaga
Clear road for jaga jaga
My village girl e don psychedelic oh
Clear road for jaga jaga
Jaga jaga jaga jaga
Clear road for jaga jaga
My village girl e don become Oyinbo
Clear road for jaga jaga
Commot for road for jaga jaga eh
Clear road for jaga jaga eh
All my friends dem don run away
All my neighbors be my enemy
Now I know now I know o
Good character no be village monopoly
Bad character no be township monopoly
Woman wey good e good oh
Woman wey bad e bad oh
E no matter whether na village or town e come from
Make we do as husband and wife dey do oh
Wahala ololo
Palava
Wahala wear cover shoe eh eh
Wahala ayaya
Palava oh I want to chop ogbono soup today
Wahala ololo
Palava oh Wahala carry hand bag eh oh
Wahala ayaya
Palava
My village girl e don comot for gear oh
Clear road for jaga jaga
Comot for road for jaga jaga eh
Clear road for jaga jaga
My village girl e no get brake oh
Clear road for jaga jaga
I say commot for jaga jaga eh
Clear road for jaga jaga
My village girl e don psychedelic eh
Clear road for jaga jaga
Make una commot for road for Jaga jaga Jaga jaga oh
Clear road for jaga jaga
My village girl e don become Oyinbo e
Clear road for jaga jaga
Commot for for jaga jaga
Clear road for jaga jaga
My village e don enter town oh
Clear road for jaga jaga
Make una commot for jaga jaga oh
Clear road for jaga jaga
My village girl don become lady
Clear road for jaga jaga
Wo oh oh oh
Clear road for jaga jaga
My village begin chop spagehiti
Clear road for jaja jaga she no dey chop am before oh
Clear road for jaga jaga
My village don dey chop salad oh
Clear road for jaga jaga I surprise oh
Перевод песни
Я не пройду десять, я не пройду двадцать. Я не пройду даже тридцать.
Время не пришло, чтобы я женился.
На него я сталкиваюсь с деревней.
Сказали, деревня, на дем саби любовь.
Сказали, девушка из деревни, позаботься обо мне.
Так что я не приземляюсь в деревне.
Сказали, я не женюсь на своей жене.
Сказали, я несу ее в город.
Сказали, мы не успокаиваемся.
Сделаем так, как муж и жена.
Сделаем так, чтобы они были мужем и женой.
Сказали.
Палава.
Сказали, надеть ботинок. Эх.
Сказали.
Палава.
Сказали, сегодня я хочу порубить суп огбоно.
Сказали.
Палава.
Сказали, неси сумку.
Сказали.
Палава.
Сказали, моя девушка из деревни.
Сказали, не мешай снаряжению.
Сказали.
О, не мешай дороге.
Сказали.
Сказали.
Моя девушка из деревни ... commot for road for jaga jaga
Clear road for jaga jaga
My village girl e don psychedelic oh
Clear road for jaga jaga
Jaga jaga jaga jaga
Clear road for jaga jaga
My village girl e don become Oyinbo
Clear road for jaga jaga
Commot for road for jaga jaga eh
Clear road for jaga jaga eh
All my friends dem don run away
All my neighbors be my enemy
Teперь я знаю, теперь я знаю, o
Good character no be village monopoly
Durch character no be township monopoly
Woman wey good e good oh
Woman wey bad e bad oh
E неважно, из какой деревни или города мы приехали
Self we do we do as husband and wife dey do oh
Wahala ololo
Palava
Wahala wear cover shoes eh eh
Wahala ayaya
Palava oh I want to cut ogbono soup today
Wahala ололо
Палава, о, Вахала, неси сумку, да, о
Вахала аяя
Палава
Моя деревенская девчонка, мне не хватает снаряжения, ох.
Освободите дорогу для джага-джаги
Комот для дороги для Jaga Jaga, а
Освободите дорогу для джага-джаги
Моя деревенская девушка, не тормози, ох
Освободите дорогу для джага-джаги
Я говорю коммот за джага-джага, а
Освободите дорогу для джага-джаги
Моя деревенская девчонка, она психоделическая, да.
Освободите дорогу для джага-джаги
Сделайте una commot для дороги для Jaga Jaga Jaga Jaga oh
Освободите дорогу для джага-джаги
Моя деревенская девчонка не стала Ойинбо.
Освободите дорогу для джага-джаги
Коммот для джага джага
Освободите дорогу для джага-джаги
Моя деревня и не входи в город, ох
Освободите дорогу для джага-джаги
Сделайте una commot для джага-джага, ох
Освободите дорогу для джага-джаги
Моя деревня девушка не становится леди
Чистая дорога для jaga jaga
Wo oh oh oh
Чистая дорога для jaga jaga
Моя деревня начинает рубить спагехити
Чистая дорога для jaja jaga она не дей рубит я перед oh
Чистая дорога для jaga jaga
Моя деревня не дей рубит салат oh
Чистая дорога для jaga jaga я удивляю oh
Смотрите также: