Текст песни Sound Sultan - Finally

  • Исполнитель: Sound Sultan
  • Название песни: Finally
  • Дата добавления: 13.12.2025 | 21:08:30
  • Просмотров: 2
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Finally before we end the show today
I want to give you a song produce by lil Prince and me Sound Sultan on this one
Finally
Oh baby dem be say we no go do am
But baba don do am
Finally le le finally
Oh darling dem be say we no go get am
But baba don do am
Finally le le finally
Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Finally
Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Asiko laye asiko
It’s your wedding day
Na your decision for your happy day
Love is your religion
Spread it all the way
As you kuku dey so
Na your love life story be dis oh
If you kuku pray oh
Na baba wan shower his blessings oh
Once your baby
Twice your lady
Once you marry no forget oh
Love nwantintin
Shеy no be love wey you wa titi
Oh no no love nwantintin
Let others no it’s a nwantintin
Oh baby dem be say we no go do am
But baba don do am
Finally le le finally
Oh darling dem be say we no go get am
But baba don do am
Finally le le finally
Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Finally
Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Asiko laye
Finally final le le finally
You go marry your bae oh
Finally final le le finally
You go born am ibeji
Finally le le finally
You go born am ibeta
Finally final le le finally
Everything go dey better
Love you love you love you love you
No be for mouth oh
If you say you love me make we work it out oh
If baba say no be nau say na later oh
Who are we to judge
Make we wait am together
Oh baby dem be say we no go do am
But baba don do am
Finally le le finally
Oh darling dem be say we no go get am
But baba don do am
Finally le le finally
Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Finally
Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Asiko laye
Oh baby dem be say we no go do am
But baba don do am
Finally le le finally
Oh darling dem be say we no go get am
But baba don do am
Finally le le finally
Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Finally
Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Asiko laye

Перевод песни

Наконец, прежде чем мы закончим сегодняшнее шоу,
Я хочу представить вам песню, спродюсированную Lil Prince и мной, Sound Sultan.
Наконец
О, детка, они говорили, что мы этого не сделаем
Но Бог это сделал
Наконец, наконец
О, дорогая, они говорили, что мы этого не получим
Но Бог это сделал
Наконец, наконец
Время, время в жизни, время
Время в жизни, время
Время в жизни, время
Наконец
Время, время в жизни, время
Время в жизни, время
Время в жизни, время
Это ваш свадебный день
Это ваше решение в ваш счастливый день
Любовь — ваша религия
Распространяйте её повсюду
Как вы сейчас есть
Это история вашей любви
Если вы молитесь
Бог хочет осыпать вас своими благословениями
Сначала ваш ребенок
Потом ваша жена
Когда вы поженитесь, не забывайте
Любовь, любовь
Разве это не та любовь, которую вы так долго ждали?
О нет, нет, любовь, любовь
Пусть другие знают, что это любовь
О, детка, они говорили, что мы этого не сделаем
Но Бог это сделал
Наконец, наконец
О, дорогая, они говорили, что мы этого не получим
Но Бог это сделал
Наконец, наконец
Время, время в жизни, время
Время в жизни, время
Время в жизни, время
Наконец
Время, время в жизни, время
Время в жизни, время
Время в жизни, время
Время в жизни
Наконец, наконец
Ты выйдешь замуж за своего любимого
Наконец, наконец
У вас родятся близнецы
Наконец, наконец
У вас родятся тройняшки
Наконец, наконец
Все будет лучше
Люблю тебя, люблю тебя, люблю тебя, люблю тебя
Это не просто слова
Если ты говоришь, что любишь меня, давай разберемся
Если Бог говорит «нет», это значит «позже»
Кто мы такие, чтобы судить?
Давайте подождем вместе
О, детка, они говорили, что мы этого не сделаем
Но Бог это сделал
Наконец, наконец
О, дорогая, они говорили, что мы этого не получим
Но Бог это сделал
Наконец, наконец
Время, время в жизни Асико
Асико лежит асико
Асико лежит асико
Окончательно
Асико, асико лей асико
Асико лежит асико
Асико лежит асико
Асико лежит
О, детка, скажи, что мы не идем, я
Но, баба, не делай этого
Наконец ле ле наконец
О, дорогая, скажи, что мы не идем
Но, баба, не делай этого
Наконец ле ле наконец
Асико, асико лей асико
Асико лежит асико
Асико лежит асико
Окончательно
Асико, асико лей асико
Асико лежит асико
Асико лежит асико
Асико лежит

Смотрите также:

Все тексты Sound Sultan >>>