Текст песни
Let's go
Skiibii
All is in order ayy (Yebo)
I want to pop Champagne (Yebo)
But they want to block my way ayy
Back to sender yeah-yo
Awon to s'oro bi professor
Won bere kilo fe soh
Inna the zanga they feel my song
Oh ahh (Oh ahh)
She say she feeling the boy she want to enter
London l'alo fun osu mefa
I be that young boy from Ojuelegba (Small boy turn biggie man)
God cover me back to sender
She say she feeling the boy
She want to enter (She want to enter ay)
London l'alo fun osu mefa
I be that young boy from Ojuelegba (Small boy turn biggie man)
God cover me back to sender
I carry city for my shoulder (Yebo)
Escala omo toh da (Yebo)
You know I be one man soldier
Cause Blood of Jesus cover me (Blood of Jesus cover me)
N'igboro won wa won le won o ba
N'igboro wan pa kamasutra
Ti mo ti hustle pa
Mo ya fi won buga
I wan chop my life with no regrets (I wan chop my life with no regrets)
All of my guys dem know me wella (All of my guys dem know me wella)
T'oba ni ke j'aye lo
J'aye lo non stop ego surplus
Bebenlo billi billi billi bion
L'ale ana yen nibo l'owa
Nibo o l'owa
She say she feeling the boy
She want to enter (She want to enter oh-oh)
London l'alo fun osu mefa
I be that young boy from Ojuelegba (Small boy turn biggie man)
God cover me back to sender (Yi yi yi)
She say she feeling the boy
She want to enter (She want to enter ay)
London l'alo fun osu mefa
I be that young boy from Ojuelegba (Small boy turn biggie man)
God cover me back to sender
Tige tige ge
Tige tige ge
Tige tige ge (Mm yeah)
Tige tige ge (E ma j'ajo)
Tige tige ge (Swaps)
Tige tige ge (Swaps)
God cover me back to sender
Mystro Sugar
Перевод песни
Пошли
Скиибии
Всё в порядке, эй (Йебо)
Я хочу открыть шампанское (Йебо)
Но они хотят преградить мне путь, эй
Вернуться к отправителю, йе-ё
Авон то соро би профессор
Вон бере кило фе со
Инна занга, они чувствуют мою песню
О ах (О ах)
Она говорит, что чувствует парня, в которого хочет войти
Лондон l'alo fun osu mefa
Я тот молодой парень из Оджуелегбы (маленький мальчик становится большим мужчиной)
Боже, защити меня, отправителю
Она говорит, что чувствует парня,
Она хочет войти (Она хочет войти, эй)
Лондон l'alo fun osu mefa
Я тот молодой парень из Оджуелегбы (маленький мальчик становится большим мужчиной)
Боже, защити меня, отправителю
Я несу город на своих плечах (Йебо)
Эскала омо то да (Йебо)
Ты знаешь, я солдат-одиночка,
Ведь Кровь Иисуса покрывает меня (Кровь Иисуса покрывает меня).
Нигборо вон ва вон ле вон о ба
Нигборо ван па камасутра
Ти мо ти хастл па
Мо я фи вон буга
Я хочу прожить свою жизнь без сожалений (Я хочу прожить свою жизнь без сожалений)
Все мои парни меня хорошо знают (Все мои парни меня хорошо знают)
Т'оба ни ке дж'айе ло
Дж'айе ло нон стоп эго избыток
Бебенло билли билли билли бион
Л'але ана йен нибо лова
Нибо о лова
Она говорит, что чувствует парня,
Она хочет войти (Она хочет войти, о-о)
Лондон ло фан осу мефа
Я тот молодой парень из Оджуэлегбы (Маленький мальчик поворачивается Biggie man)
Боже, прикрой меня, отправителю (Йи, йи, йи)
Она говорит, что чувствует парня
Она хочет войти (Она хочет войти, эй)
London l'alo fun osu mefa
Я тот молодой парень из Оджуэлегбы (Маленький мальчик становится большим мужчиной)
Боже, прикрой меня, отправителю
Tige tige ge
Tige tige ge
Tige tige ge (Мм, да)
Tige tige ge (E ma j'ajo)
Tige tige ge (Обмены)
Tige tige ge (Обмены)
Боже, прикрой меня, отправителю
Mystro Sugar
Смотрите также: