Текст песни
Hello
Hello how far
I get gist for you o
Ah what's up
You know that girl with 20k followers on IG na
Which one
Dat girl that is always shaking her bum bum dat is always doing oh keep popping
Dat girl suppose they carry filter anywhere wey she dey go o
Hehe why na
Omo baba na scam
Ehn
Why you too dey talk o
Shey you no dey tire
Ejo e nle njo wey no concern you
Na there dem go find you
You no get work o
Na for your mouth dem go hear say Simisola get belle
She don get belle
Na for your mouth them go hear say Biliki dey sell pepper
She sell pepper o
Na for your mouth dem go hear am
Busy body don come may you fear am
Uncle face your work o
Mind your business
Mind your business
Who say make you no mind am
Mind your business
Busy body o
Mind your business
If you no like am
Mind your business
Na lie
I no fit lie give you na Kemi sef dey there
I dey there
Her makeup don wash finish
Nothing to write home about
No be that one come pain me pass o
Na that her boyfriend
Well done sir
Mr talker eku ise
Mr wetin no concern me reporter dat's right
Simi don marry Adekunle but why was Falz invited
How is that your concern short up
Why don't you face your work aunty Uche
You go chook your mouth everywhere like ekute wo wo
You no dey let sleeping dog lie
Sweetheart Shey you know say na curiosity wey kill cat
Leave talk leave amebo leave chat face front
Find business wey you fit start fit start
Take tea. Drink that mind your biz wax
Open your ear when you're listening to this track
Na for your mouth them go hear she buy three cars
But say she just use her mama do ritual amebo
You say Sade just dey reach 32 years
But she never still marry make she do fast
Mind your business
Mind your business
Who say make you no mind am
Mind your business
Busy body o
Mind your business
If you no like am
Mind your business
Wait o
No be that her boyfriend wey dey give am Porsche assurance
Believe you me
Wetin I see no be Porsche assurance na okada assurance
Jesus
God save us dear
You dey put your mouth uhm alakori oh
For the thing wey no concern you thing wey no concern yo
Aabosi ooooo
The thing wey you dey find go find you
Mind your business
Mind your business
Who say make you no mind am
Mind your business
No be by force oh
Mind your business
If you no like am
Make you Mind your business
Ole
Перевод песни
Привет
Привет, как далеко?
Я докопался до сути?
А, как дела?
Знаешь ту девчонку с 20 тысячами подписчиков в Инстаграме?
Кто?
Эта девчонка, которая вечно трясёт попой, постоянно что-то делает, о, продолжай тусоваться.
Эта девчонка, наверное, носит фильтр везде, куда бы она ни пошла?
Хе-хе, почему?
Омо, баба, мошенничество.
Эн.
Почему ты тоже говоришь?
Эй, ты не устаёшь?
Эй, нет, тебя это не волнует.
Там они тебя найдут.
Тебе не нужно работать.
Тебе говорят, что Симисола красавица.
Она не красавица.
Тебе говорят, что Билики продаёт перец.
Она продаёт перец.
Тебе говорят, что я.
Занятое тело, не приходи, можешь бояться.
Дядя, посмотри на свою работу.
Не лезь в чужие дела.
Не лезь в чужие дела.
Кто сказал, что тебя не волнует?
Не лезь в чужие дела.
Занятое тело. о
Не лезь в чужие дела
Если тебе это не нравится
Не лезь в чужие дела
Не ври
Я не могу врать, я не дам тебе Кеми, я там
Я там
Её макияж не смыт
Не о чём писать
Не тот, кто придёт и причинит мне боль
Не тот её парень
Молодец, сэр
Мистер болтун
Мистер Wetin меня не касается, репортер, это верно
Сими не выходит замуж за Адекунле, но зачем пригласили Фальца? Как это тебя так беспокоит?
Почему ты не занимаешься своей работой, тётя Уче?
Ты ходишь и держишь рот открытым, как ekute wo wo
Ты не оставляешь спящую собаку лежать
Милая, Шей, ты знаешь, скажи, что любопытство убьёт кошку
Оставь разговор, оставь меня, оставь чат лицом к лицу
Найди дело, которое тебе подходит, начни, начни
Выпей чай. Выпей этот воск для ума не лезь в чужие дела.
Открой ухо, когда слушаешь этот трек.
Не говори, что она купит три машины.
Но говоришь, что просто использует свою маму для ритуальных амебо.
Ты говоришь, что Саду только что исполнилось 32 года.
Но она так и не вышла замуж, поэтому она быстро справляется.
Не лезь в чужие дела.
Не лезь в чужие дела.
Кто сказал, что тебя это не волнует?
Не лезь в чужие дела.
Занятое тело.
Не лезь в чужие дела.
Если тебе это не нравится.
Не лезь в чужие дела.
Подожди.
Нет, это её парень, который даёт мне гарантию Porsche.
Поверь мне.
Что я не вижу гарантии Porsche на гарантию Okada.
Иисус.
Боже, спаси нас, дорогая.
Ты засунула свой рот, эм, алакори, о.
За то, что тебя не волнует, то, что тебя не волнует.
Аабоси ооооо.
То, что ты найдёшь, найдёт тебя.
Не лезь в чужие дела.
Не лезь в чужие дела.
Кто сказал, что тебя это не волнует?
Не лезь в чужие дела.
Нет. быть силой, о
Не лезь не в своё дело
Если тебе не нравится
Заставлю тебя лезть не в своё дело
Оле