Текст песни Rudeboy - Oga

  • Исполнитель: Rudeboy
  • Название песни: Oga
  • Дата добавления: 04.05.2024 | 14:34:34
  • Просмотров: 4
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Woah
Rudy kill us
With music yeah
So make dem lead us
Sometimes I wonder wonder wonder
Why e be say everything just dey go down
We get government dem just de slow down
The same government na dem de go round
Sometimes I wonder wonder wonder
Why e be say everything just dey go down
We get government dem just de slow down
The same government na dem de round eh
Election don reach
Election don reach
Is all about what dem a need
And if they succeed and if they succeed
You go see say da dem ah greed
So why you see say bag of rice and garri just de flow anyhow
'Cause the hunger wey dem impose on you de kill you anyhow
Them forget their humanity
They show you animosity
Use our diversity scatter our unity
Oga shey you wan make we thief de ballot box eh eh eh
Oga shey you wan make we scatter de votes eh eh eh
Oga shey you wan rule us like before eh eh eh
So listen attentively na under one condition
Make you bring your daughter na she go lead us
Bring your mother na she go lead us
We nor bi your maga you no go deceive us
Oga na them go lead us
So bring your daughter na she go lead us
Bring your mother na she go lead us
We nor bi your maga you no go deceive us
Oga na them go lead us
Sometimes I wonder wonder wonder
Why e be say everything just dey go down
We get government dem just de slow down
The same government na dem de go round
Sometimes I wonder wonder wonder
Why e be say everything just dey go down
We get government dem just de slow down
The same government na dem de round a ai
Dem go chop money they set up committee
Dem go send all of their children overseas
Dem go build hospital wey we no de see
Hold am omo na die oh
Me know me sounding rudical
We no wan no physical
Speaking so political
Life is very critical
Killings don turn to cinema
Chilling don turn to vigilant
Na who be the criminal
Them be Sarsenov ah
One day we go rise up rise up
That day we go wise up wise up
Even with your pythons
All of them go side us
Oga shey you wan make we thief de ballot box eh eh eh
Oga shey you wan make we scatter de votes eh eh eh
Oga shey you wan rule us like before eh eh eh
So listen attentively na under one condition
Make you bring your daughter na she go lead us
Bring your mother na she go lead us
We nor bi your maga you no go deceive us
Oga na them go lead us
So bring your daughter na she go lead us
Bring your mother na she go lead us
We nor bi your maga you no go deceive us
Oga na them go lead us
Sometimes I wonder wonder wonder
Why e be say everything just dey go down
We get government dem just de slow down
The same government na dem de go round
Sometimes I wonder wonder wonder
Why e be say everything just dey go down
We get government dem just de slow down
The same government na dem de go round a ai

Перевод песни

Вау
Руди убей нас
С музыкой да
Так заставь их вести нас.
Иногда мне интересно, интересно, интересно
Почему мы говорим все, просто они падают?
Мы получаем правительство, которое просто замедляется.
То же самое правительство, которое ходит по кругу
Иногда мне интересно, интересно, интересно
Почему мы говорим все, просто они падают?
Мы получаем правительство, просто притормози.
То же самое правительство на дем де круглый, да
Выборы не достигнуты
Выборы не достигнуты
Это все о том, что им нужно
И если им это удастся, и если они добьются успеха
Пойди, скажи, да, ах, жадность
Так почему же вы видите, что, скажем, мешок риса и Гарри просто растекаются?
Потому что голод, который они тебе навязывают, все равно тебя убьет.
Они забывают свою человечность
Они показывают вам враждебность
Используйте наше разнообразие, рассейте наше единство
Ога, эй, ты хочешь заставить нас украсть урну для голосования, да, да
Ога, эй, ты хочешь, чтобы мы разбросали голоса, ага, да
Ога, эй, ты хочешь править нами, как раньше, да, да, да
Так что слушайте внимательно при одном условии
Заставь тебя привести свою дочь, и она поведет нас.
Приведи свою мать, она поведет нас.
Мы, ни твоя мага, ты не обманешь нас.
Ога, они идут, веди нас.
Так что приведи свою дочь, она поведет нас.
Приведи свою мать, она поведет нас.
Мы и твоя мага, ты не обманешь нас.
Ога, они идут, веди нас.
Иногда мне интересно, интересно, интересно
Почему мы говорим все, просто они падают?
Мы получаем правительство, которое просто замедляется.
То же самое правительство, которое хочет обойти
Иногда мне интересно, интересно, интересно
Почему мы говорим все, просто они падают?
Мы получаем правительство, просто притормози.
То же самое правительство на дем-де-раунде
Дем идут рубить деньги, они создали комитет
Дем отправляют всех своих детей за границу.
Они идут строить больницу, пока мы не видим
Держись, я умру, ох
Я знаю, что это звучит грубо
Мы не хотим никакого физического
Говоря так политически
Жизнь очень критична
Убийства не превращаются в кино
Холодный дон становится бдительным
На, кто преступник
Это Сарсенов ах
Однажды мы поднимемся, поднимемся
В тот день мы поумнеем, поумнеем
Даже с твоими питонами
Все они идут на нашу сторону
Ога, эй, ты хочешь заставить нас украсть урну для голосования, да, да
Ога, эй, ты хочешь, чтобы мы разбросали голоса, ага, да
Ога, эй, ты хочешь править нами, как раньше, да, да, да
Так что слушайте внимательно при одном условии
Заставь тебя привести свою дочь, и она поведет нас.
Приведи свою мать, она поведет нас.
Мы и твоя мага, ты не обманешь нас.
Ога, они идут, веди нас.
Так что приведи свою дочь, она поведет нас.
Приведи свою мать, она поведет нас.
Мы, ни твоя мага, ты не обманешь нас.
Ога, они идут, веди нас.
Иногда мне интересно, интересно, интересно
Почему мы говорим все, просто они падают?
Мы получаем правительство, просто притормози.
То же самое правительство, которое хочет обойти
Иногда мне интересно, интересно, интересно
Почему мы говорим все, просто они падают?
Мы получаем правительство, просто притормози.
То же самое правительство, которое ходит по кругу

Все тексты Rudeboy >>>