Текст песни PHERUZ DREXXX - Peace

  • Исполнитель: PHERUZ DREXXX
  • Название песни: Peace
  • Дата добавления: 06.04.2024 | 01:04:17
  • Просмотров: 2
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Uh yeah yeah uh yeah yeah
Ahaa
Uh yeah yeah uh yeah yeah
Ahaa
Many people dey feel my vibe
Many man want I die
I don see with my eyes
On how man
Wonder I survived
Dem say for this life after all i tried
To make sure say this niggar die
He still come survive
Why e be like this
Why people no want peace
Why people wan kill me
Why they no wan see me
Aha
Why dem they do like this
Why dem wan see me dizzy
Why dem wan do me bad
Why dem wan do me wrong

I just came for peace
Peace nothing else but peace
I get money
I just come here to dey chill
To dey chill nothing else but
To chill
Uh yea uh yeah
I just came for peace
Peace nothing else but peace
I just came for peace
Peace nothing else but peace

Many man wan kill my vibe
Many man just came say how
I take strive ah
After all wetin dem dey strike
For the street
In other to take mans life noo
Oluwa gat my back
And the bad man no fit come dey
Loose guard
And the bad man still always dey watch him back
And the bad man still stand on top the rock
Many people wey go dey mock me
As me I dey me i no fit fall
I don stand
Me I don stand too strong
I don make the money dem
Say me i don dey among
Yeah uhh yeah
Uh yeah yeah
Oh uh yeah yeah

I just came for peace
Peace nothing else but peace
I get money
I just come here to dey chill
To dey chill nothing else but
To chill
Uh yea uh yeah
I just came for peace
Peace nothing else but peace
I just came for peace
Peace nothing else but peace

Перевод песни

О да, да, о, да, да
Ахаа
О да, да, о, да, да
Ахаа
Многие люди чувствуют мою атмосферу
Многие люди хотят, чтобы я умер
Я не вижу своими глазами
О том, как человек
Удивительно, я выжил
Дем говорят, что за эту жизнь после всего, что я пробовал
Чтобы убедиться, что этот ниггер умрет
Он все еще выживает
Почему мы такие?
Почему люди не хотят мира
Почему люди хотят меня убить
Почему они не хотят меня видеть?
Ага
Почему они так делают?
Почему они хотят видеть, как у меня кружится голова?
Почему они хотят сделать мне плохо?
Почему они хотят сделать мне что-то не так?

Я просто пришел за миром
Мир, не что иное, как мир
я получаю деньги
Я просто прихожу сюда, чтобы расслабиться
Чтобы они охлаждали не что иное, как
Остыть
О да, о да
Я просто пришел за миром
Мир, не что иное, как мир
Я просто пришел за миром
Мир, не что иное, как мир

Многие мужчины хотят убить мою атмосферу
Многие мужчины только что пришли и сказали, как
Я стараюсь, ах
В конце концов, мы нанесли удар
Для улицы
В другом случае лишить человека жизни, нет.
Олува прикрыл мне спину
И плохой человек не подходит
Свободная охрана
И плохой человек все еще всегда присматривает за ним
И плохой человек все еще стоит на вершине скалы
Многие люди, когда они идут, издеваются надо мной.
Как и я, я думаю, что мне не подходит падение
я не стою
Я не слишком силен
Я не зарабатываю деньги
Скажи мне, что я не среди
Да, ух, да
Э-э, да, да
Ох, да, да

Я просто пришел за миром
Мир, не что иное, как мир
я получаю деньги
Я просто прихожу сюда, чтобы расслабиться
Чтобы они охлаждали не что иное, как
Остыть
О да, о да
Я просто пришел за миром
Мир, не что иное, как мир
Я просто пришел за миром
Мир, не что иное, как мир

Смотрите также:

Все тексты PHERUZ DREXXX >>>