Текст песни P-Square - Why E Be Say

  • Исполнитель: P-Square
  • Название песни: Why E Be Say
  • Дата добавления: 10.04.2024 | 16:28:59
  • Просмотров: 11
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

lyi uh yea yea uh yea yea uh I
No uh uh uh chai I don't die I don't die
Uh yea yea I
Why e be say the wrong thing be say but the right thing be say ei
Why e be say
The way I living are not supposed to be the way you and I are still living
Why e be say
The leaders just dey chop money dey go because they think we all no dey see dem
Why e be say
They took away our right and make silly promises they want us to believe dem
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
Corruption na frustration na dey bring back condition is what we are feeling
Why e be say
Some people just sit down just dey look day and night they staring at the ceiling
Why e be say
They look into our eyes and tell us say e go better while they are baggers still stealing
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
I don die ei
Why e be say anytime we want do wetin we go do
Or say wetin wey we go say na big lie ei
The wrong thing be say them no want make we dey do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
The right thing be say we supposed to do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
Why e be say the wrong thing be say but the right thing be say
We dey dey fight dey try to kill each other
When we supposed to love one another
The wrong thing be say
Because dem no dey go worship together
Every brother try to kill their fellow brother
The wrong thing be say
Even as we still dey dey suffer
We still dey try to rob one another
Why my brother why you dey chook eye for your brother
While the leaders dey dey chop wona bread and butter
In our society make we dey try and live like one family
What a tragedy with our wealth we still dey live in poverty
The wrong thing be say
As poor ones dey hala the rich ones dey hammer yes o
The wrong thing be say things dey scatter
The wrong thing be say we no dey bother
I don die ei
Why e be say anytime we want do wetin we go do
Or say wetin wey we go say na big lie ei
The wrong thing be say dem no want make we dey do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
The right thing be say we supposed to do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
Why e be say the wrong thing be say but the right thing be say
Why e be say now why e be say
See the wrong thing be say
But the right thing the right thing the right thing be say
All man supposed to get money all man supposed to dey joli
The right thing be say
All man supposed to get motor all man supposed to dey kolo
The right thing be say
We supposed to get energy and power supposed to get better rod and mortar
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
I don die ei
Why e be say anytime we want do wetin we go do
Or say wetin wey we go say na big lie ei
The wrong thing be say dem no want make we dey do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
The right thing be say we supposed to do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
Why e be say the wrong thing be say but the right thing be say
Why e be say anytime we want do wetin we go do
Or say wetin wey we go say
The wrong thing be say dem no want make we dey do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
The right thing be say we supposed to do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
Why e be say the wrong thing be say but the right thing be say
Why e be say lyi why e be say now oh oh oh oh

Перевод песни

lyi, да, да, да, да, я
Нет, я не умираю, я не умру, я не умру
Э -э да, я
Почему я скажу не то, что скажем, но правильная вещь скажем, ei
Зачем сказать
То, как я живу, не должны быть такими, которыми мы и я все еще живем
Зачем сказать
Лидеры просто набивают деньги, потому что они думают, что мы все не видим демо
Зачем сказать
Они забрали наше право и дают глупые обещания, которые хотят, чтобы мы поверили Дем
Зачем сказать, что некоторые люди тоже лгут
Зачем сказать, что некоторые люди не пытаются
Коррупция и разочарование, чтобы вернуть состояние - это то, что мы чувствуем
Зачем сказать
Некоторые люди просто садятся, просто смотрит днем и ночью, они смотрят на потолок
Зачем сказать
Они смотрят в наши глаза и говорят нам, что и иди, пока они все еще крадут мешерские острова
Зачем сказать, что некоторые люди тоже лгут
Зачем сказать, что некоторые люди не пытаются
Я не умру Эй
Зачем сказать, в любое время, когда мы хотим, мы делаем, мы идем
Или скажем, Wetin Wey, мы идем
Неправильно, будь ни скажи им, не хочу, чтобы мы делали
Уметь, мы идем или говорим, что мы идем
Правильно, скажем, мы должны делать
Уметь, мы идем или говорим, что мы идем
Почему я скажу, что скажи, но правильная вещь скажи
Мы сражаемся, Дей пытаемся убить друг друга
Когда мы должны любить друг друга
Неверная вещь, скажи
Потому что демо не поклоняйтесь вместе
Каждый брат пытается убить своего младшего брата
Неверная вещь, скажи
Даже когда мы все еще страдаем
Мы все еще Дей пытаемся ограбить друг друга
Почему мой брат, почему ты будешь удивляться своему брату
В то время как лидеры Дей Дей Чоп Вана хлеб с маслом
В нашем обществе заставляем мы пытаться жить как одна семья
Какая трагедия с нашим богатством мы все еще живем в бедности
Неверная вещь, скажи
Как бедные, Дей Хала, богатые Дей Хаммер да
Неправильное, будьте что -то, что разбегает Дей
Неправильно, скажи, что мы не беспокоимся
Я не умру Эй
Зачем сказать, в любое время, когда мы хотим, мы делаем, мы идем
Или скажем, Wetin Wey, мы идем
Неправильно, скажи, не хочу, чтобы мы делали
Уметь, мы идем или говорим, что мы идем
Правильно, скажем, мы должны делать
Уметь, мы идем или говорим, что мы идем
Почему я скажу, что скажи, но правильная вещь скажи
Почему теперь скажем, зачем сказать
Смотри не то, что скажи
Но правильно, правильная вещь, чтобы сказать, скажем
Весь человек должен получить деньги. Весь человек должен быть Дей Джоли
Правильно, скажи
Весь человек должен получить мотор, все, кто должен был Дей Коло
Правильно, скажи
Мы должны получить энергию и энергию
Зачем сказать, что некоторые люди тоже лгут
Зачем сказать, что некоторые люди не пытаются
Я не умру Эй
Зачем сказать, в любое время, когда мы хотим, мы делаем, мы идем
Или скажем, Wetin Wey, мы идем
Неправильно, скажи, не хочу, чтобы мы делали
Уметь, мы идем или говорим, что мы идем
Правильно, скажем, мы должны делать
Уметь, мы идем или говорим, что мы идем
Почему я скажу, что скажи, но правильная вещь скажи
Зачем сказать, в любое время, когда мы хотим, мы делаем, мы идем
Или скажи, что мы идем
Неправильно, скажи, не хочу, чтобы мы делали
Уметь, мы идем или говорим, что мы идем
Правильно, скажем, мы должны делать
Уметь, мы идем или говорим, что мы идем
Почему я скажу, что скажи, но правильная вещь скажи
Почему я скажуй, зачем сказать сейчас

Смотрите также:

Все тексты P-Square >>>