Текст песни Mr K - Ola

  • Исполнитель: Mr K
  • Название песни: Ola
  • Дата добавления: 05.09.2026 | 08:14:52
  • Просмотров: 2
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Saka..
I will be there oh my love
I will be there oh my love
Tell dem I dey come for you
hey lala lala
Tell dem I dey come for you oh
Tell dem I dey come for you
Oh lala lala
Oooh Baby I dey come for you now

One tanamana two tanamana
my baby don dey in order
I no want another no not another
I just want my girl og girl
see what she do good attitude
very fine girl wey look beautiful
carry me go high high latitude
I just wanna be with my girl oh girl

tell her tell her na she I dey wait for
ola ola ah ah ah na you I dey pray for
make you come this side and come and feel this desire
I'm not letting go until we walk down that altar

I want to love na you I love
make we dey lo lo love
I choose to trust na you I trust
you be my Choi Choi Choice
I give my heart I give my soul I give my all
make we dey go make we dey flow Oo

if this love na book I go write am
if this love na gif I go take am
if this love na race I go run am
i go run am i go run am i go run am

if this love na book I go write am
if this love na gif I go take am
if this love na race I go run am
i go run am i go run am i go run am eh eh eh

tell her tell her na she I dey wait for
ola ola ah ah ah na you I dey pray for
make you come this side and come and feel this desire
I'm not letting go until we walk down that altar

see what you see what you see what you're doing
see how you see how you see how you do it
see what you see what you see what you do to me baby na

see what you see what you see what you're doing
see how you see how you see how you do it
see what you see what you see what you do to me baby

if this love na book I go write am
if this love na gif I go take am
if this love na race I go run am
i go run am i go run am i go run am

if this love na book I go write am
if this love na gif I go take am
if this love na race I go run am
i go run am i go run am i go run am eh eh eh

tell her tell her na she I dey wait for
ola ola ah ah ah na you I dey pray for
make you come this side and come and feel this desire
I'm not letting go until we walk down that altar

Перевод песни

Сака..
Я буду там, о моя любовь
Я буду там, о моя любовь
Скажи им, что я пришел за тобой
эй лала лала
Скажи им, что я пришел за тобой, ох
Скажи им, что я пришел за тобой
О лала лала
Ооо, детка, я приду за тобой сейчас

Одна танамана, две танамана
мой малыш, дон, все в порядке
Я не хочу другого, нет, не другого
Я просто хочу свою девушку, девочка
посмотри, что она делает, хорошее отношение
очень хорошая девочка,выглядишь красиво
Неси меня высоко в высоких широтах
Я просто хочу быть со своей девушкой, о, девочка

скажи ей, скажи ей, нет, она, я подожду
ола ола ах ах ах на тебя, я молюсь за тебя
заставить тебя прийти сюда и почувствовать это желание
Я не отпущу, пока мы не спустимся к этому алтарю

Я хочу любить тебя, я люблю
заставь нас любить
Я предпочитаю доверять тебе, я доверяю
ты будешь моим выбором, Чой, Чой
Я отдаю свое сердце, я отдаю свою душу, я отдаю все свои силы
заставь нас идти, заставь нас течь Оо

если это книга о любви, я пойду и напишу
если это любовь на гифке, я пойду, возьми
если эта любовь не гонка, я побегу
я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу

если это книга о любви, я пойду и напишу
если это любовь на гифке, я пойду, возьми
если эта любовь не гонка, я побегу
я побегу я побегу я побегу я да да да

скажи ей, скажи ей, нет, она, я подожду
ола ола ах ах ах на тебя, я молюсь за тебя
заставить тебя прийти сюда и почувствовать это желание
Я не отпущу, пока мы не спустимся к этому алтарю

смотри, что ты видишь, что ты видишь, что ты делаешь
посмотри, как ты видишь, как ты видишь, как ты это делаешь
посмотри, что ты видишь, что ты видишь, что ты делаешь со мной, детка, нет

смотри, что ты видишь, что ты видишь, что ты делаешь
посмотри, как ты видишь, как ты видишь, как ты это делаешь
посмотри, что ты видишь, что ты видишь, что ты делаешь со мной, детка

если это книга о любви, я пойду и напишу
если это любовь на гифке, я пойду, возьми
если эта любовь не гонка, я побегу
я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу я бегу

если это книга о любви, я пойду и напишу
если это любовь на гифке, я пойду, возьми
если эта любовь не гонка, я побегу
я побегу я побегу я побегу я да да да

скажи ей, скажи ей, нет, она, я подожду
ола ола ах ах ах на тебя, я молюсь за тебя
заставить тебя прийти сюда и почувствовать это желание
Я не отпущу, пока мы не спустимся к этому алтарю

Все тексты Mr K >>>