Текст песни Henry 2wizx - Baby Mma

  • Исполнитель: Henry 2wizx
  • Название песни: Baby Mma
  • Дата добавления: 12.02.2024 | 16:16:17
  • Просмотров: 6
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Girl I dey pray make e better in your life
Anaughty, na the thing
I better in your life
I happy alright
I no see jealousy
I happy in your right
Some people don dey tell me woman full reach
But I'hv been searching for the one but me I no see
Say na who born kele with the pink dress oh
She dey make sense oh
Tell all my people sey


Eh eh eh
Baby mara mma
Baby mara mma
Eh eh eh

Eh eh eh
Baby mara mma
Baby mara mma
Eh eh eh


Girl I dey pray you know I love you
I need you
I know care wetin bagga dem go tell me
Cus I know sey me I neva see your type (eh)
You too dey nice (eh)
You too dey sharp (eh)
I like you style
Know what you feeling in your heart na the blessing for my sight, and the whole thing e go show one day
Before e come
Me I never turn around (eh)
I dey around (eh)
I dey your side (eh)
Girl where you dey

Eh eh eh
Baby mara mma
Baby mara mma
Eh eh eh

Eh eh eh
Baby mara mma
Baby mara mma
Eh eh eh

I dey pray make e better in your life lady
Girl you're a special kind of beauty
E go better in your lady
No doubt am

Eh eh eh
Baby mara mma
Baby mara mma
Eh eh eh

Eh eh eh
Baby mara mma
Baby mara mma
Eh eh eh

Перевод песни

Девушка, я молюсь, чтобы твоя жизнь стала лучше.
Непослушный, не в этом дело
Я лучше в твоей жизни
Я счастлив, хорошо
Я не вижу зависти
Я рад за тебя
Некоторые люди не говорят мне, что женщина полностью досягаема
Но я искал ту, кроме меня, я не вижу
Скажи, кто родился Келе в розовом платье?
Она имеет смысл, ох
Скажи всем моим людям, что они


Э-э-э
Бэби Мара мма
Бэби Мара мма
Э-э-э

Э-э-э
Бэби Мара мма
Бэби Мара мма
Э-э-э


Девушка, я молюсь, чтобы ты знала, что я люблю тебя
Ты мне нужен
Я знаю, что заботишься о багге, иди, скажи мне.
Потому что я знаю, что я не вижу твоего типа (а)
Ты тоже милый (а)
Ты слишком острый (а)
мне нравится твой стиль
Знай, что ты чувствуешь в своем сердце, это благословение для моего зрения, и однажды я покажу все это.
Прежде чем я приду
Я никогда не оборачиваюсь (а)
Я вокруг (а)
Я на твоей стороне (а)
Девушка, где ты

Э-э-э
Бэби Мара мма
Бэби Мара мма
Э-э-э

Э-э-э
Бэби Мара мма
Бэби Мара мма
Э-э-э

Я молюсь, чтобы твоя жизнь стала лучше, леди.
Девушка, ты особенная красота
Иди лучше в свою даму
Без сомнения, я

Э-э-э
Бэби Мара мма
Бэби Мара мма
Э-э-э

Э-э-э
Бэби Мара мма
Бэби Мара мма
Э-э-э

Все тексты Henry 2wizx >>>