Текст песни Fireboy DML, Asake - Bandana

  • Исполнитель: Fireboy DML, Asake
  • Название песни: Bandana
  • Дата добавления: 17.12.2023 | 14:26:16
  • Просмотров: 32
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

(P)
Lowkey, all of them don dey notice
I'm not joking, all my guys dem, dem know me
Since '06, I've been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me
I no dey blow trees
Orin lo nyi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey, but I'm never lonely
Sexy ladies, come whine fi me slowly
Na the love wey I see, na him wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And I thank the Lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika
Dem never see me coming (jo, jo, jo, jo)
Oh coming (L'Eko)
Mo gbe wan ni is coming (yeah, yeah, oh, yeah)
Naija boy wey dey go foreign (dey go foreign)
Wey go foreign (dey go foreign)
Oshey Mr. Money
I'm never weak, I never cease
'Til eternity, I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (Awon da?)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say
Dem no know wetin dey sup
Lowkey, all of them don dey notice
I'm not joking, all my guys dem, dem know me
Since '06, I've been writing this story
I no be OG, but if you ask dem, dem know me (gi-gi-gi, giddem)
Na the love wey I see, na him wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And I thank the Lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika
Dem never see me coming (jo, jo, jo, jo)
Oh coming (L'Eko)
Mo gbe wan ni is coming (yeah, yeah, oh, yeah)
Naija boy wey dey go foreign (dey go foreign)
Wey go foreign (dey go foreign)
Oshey Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money

Перевод песни

(П)
Лоуки, все они были замечены
Я не шучу, все мои ребята меня знают.
С 2006 года я пишу эту историю
Я не OG, но если вы спросите их, они меня узнают.
Я не взрываю деревья
Музыка разбудила меня
Музыка выбрала меня
Просто знай это и знай мир
Я скромный, но мне никогда не одиноко
Сексуальные дамы, медленно выйдите из меня.
Это была любовь, которую я увидел, которая дала мне печень
Я мальчик из гетто, я грешник
Не бойтесь никого, только Иегову
И я благодарю Господа, что иду далеко
Усэйн Болт, снеговик
Привет ребятам из Шитты.
Бандана как у 2Pac
Полуночные ходоки, Карашика
Они никогда не видели, как я приближаюсь (джо, джо, джо, джо)
О, скоро (The One)
Я несу один, он приближается (да, да, о, да)
Нигерийский мальчик, уехавший за границу (уезжающий за границу)
Кто уехал за границу (они уехали за границу)
г-н Оши Деньги
Я никогда не слабею, я никогда не перестаю
«До вечности я горю
Мое наследие не умрет
Моя семья на всю жизнь
Где они?
Кто они? (Авон да?)
Они сойдут с ума, они устанут
Они скажут, они скажут
Они не знают, что им следует делать
Лоуки, все они были замечены
Я не шучу, все мои ребята меня знают.
С 2006 года я пишу эту историю
Я не OG, но если вы спросите их, они меня узнают (ги-ги-ги, гиддем)
Это была любовь, которую я увидел, которая дала мне печень
Я мальчик из гетто, я грешник
Не бойтесь никого, только Иегову
И я благодарю Господа, что иду далеко
Усэйн Болт, снеговик
Привет ребятам из Шитты.
Бандана как у 2Pac
Полуночные ходоки, Карашика
Они никогда не видели, как я приближаюсь (джо, джо, джо, джо)
О, скоро (The One)
Я несу один, он приближается (да, да, о, да)
Нигерийский мальчик, уехавший за границу (уезжающий за границу)
Кто уехал за границу (они уехали за границу)
г-н Оши Деньги
Они никогда не видели, как я прихожу
Увидимся, как я приду
Я несу один, он приближается
Нигерийский мальчик уезжает за границу
Кто уехал за границу
г-н Оши Деньги

Все тексты Fireboy DML, Asake >>>