Текст песни Ebere - Your Love

  • Исполнитель: Ebere
  • Название песни: Your Love
  • Дата добавления: 13.03.2026 | 00:58:21
  • Просмотров: 2
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Your love dey make me korin korin
E dey make my headi turning turning
E dey make me want to singing singing
E dey sweet me passi kulikuli
Your loving no be mai mai
E dey do me likei honey honey
You dey show me plenty loving loving
Wey dey make me wanto korin korin
O my God You're my honey
You're my sweet sugar pie
Loving you me never sorry
No be lie no be story
The kind love wey show me
I no go lie e dey high me
Everybody just dey ask me
Wetin I chop wey dey sweet me
I no mind to dey carry Jedi
Agbo Jedi no dey cure my sick
Loving you just dey make me wanto sing
Your love dey make me korin korin
E dey make my headi turning turning
E dey make me want to singing singing
E dey sweet me passi kulikuli
Your loving no be mai mai
E dey do me likei honey honey
You dey show me plenty loving loving
Wey dey make me wanto korin korin
Devil say I go falter
Say na just time matter
But your love no be water
E no dey melt like butter
In you I live and have my being
By your Spirit I am living
Father son and Holy Spirit
You're the one that I am flaunting
Even in my resume
Loving you na my hobby
Everybody just dey wonder
But I tell them say
Your love dey make me korin korin
E dey make my headi turning turning
E dey make me want to singing singing
E dey sweet me passi kulikuli
Your loving no be mai mai
E dey do me likei honey honey
You dey show me plenty loving loving
Wey dey make me wanto korin korin
Who God has blessed on earth
There's no man who can curse him
More than my earthly father
You show me love more than I can fathom
Your love dey make me (Korin korin)
Make my headi (Turning turning)
Make me wanto (Singing singing)
Sweet me passi (Kuli kuli)
Your loving no be (Mai mai)
Do me likei (Honey Honey)
Show me plenty (Loving loving)
Make me want to (Korin korin)
Your love dey make o(Korin korin)
Make my headi eee (Turning turning)
Make me wanto sing o (Singing singing)
Sweet me passi kuli yaaah (Kuli kuli)
E no be (Mai mai)
Do me likei honey eh (Honey Honey)
Show me plenty loving (Loving loving)
Ooo Jesus, hah (Korin korin)
You do me good, you do me fine (Korin korin)
You do me well (Turning turning)
Lord I'm so grateful (Singing singing)
You are so faithful (Kuli kuli)
Lord i cannot tell it all (Mai mai)
For my life you gave it all (Honey Honey)
Oh my Lord o (Loving loving)
Why you love me so (Korin korin)
Ooo (korin korin)
Oh my (Turning turning)
Jesus (Singing singing)
You are so good (Kuli kuli)
To mee (Mai mai)
All my life (Honey Honey)
I'm grateful (Loving loving)
Korin korin
Korin korin

Перевод песни

Твоя любовь заставляет меня петь
У меня голова кружится
У меня хочется петь
Твоя любовь не просто любовь
Ты делаешь меня как мёд
Ты показываешь мне много любви
У меня хочется петь
О, Боже мой, ты мой мёд
Ты мой сладкий сахарный пирог
Любя тебя, я никогда не жалею
Не ложь, не выдумка
Такая любовь, которую ты мне показала
Не буду врать, она меня восхищает
Все только и спрашивают меня
Что я ем, что мне так нравится
Я не против носить джедаев
Джедаи не лечат мои болезни
Любовь к тебе заставляет меня петь
Твоя любовь заставляет меня петь
У меня голова кружится
У меня хочется петь
У меня хочется петь
Твоя любовь не просто любовь май май
Твоя любовь делает меня похожей на мед, мед
Ты даришь мне много любви, любви
То, что заставляет меня хотеть корин корин
Дьявол говорит, что я споткнусь
Говорят, что дело только во времени
Но твоя любовь — не вода
Она не тает, как масло
В Тебе я живу и существую
Твоим Духом я живу
Отец, сын и Святой Дух
Ты тот, кем я хвастаюсь
Даже в моем резюме
Любить тебя — мое хобби
Все просто удивляются
Но я говорю им:
Твоя любовь делает меня корин корин
У меня голова кружится
У меня хочется петь
Ты сладка мне до упаду
Твоя любовь — не май май
То, что ты даришь мне много любви, любви
То, кого Бог благословил на земле
Нет человека, который мог бы проклясть Его
Больше, чем мой земной Отец
Ты проявляешь ко мне любовь больше, чем я могу себе представить.
Твоя любовь меня вдохновляет (Корин корин)
Заставляет мою голову кружиться (Вращается, кружится)
Заставляет меня хотеть (Поет, поет)
Сладкая мне, пасси (Кули кули)
Твоя любовь не (Май май)
Делай мне как (Мед, мед)
Покажи мне много (Любовь, любовь)
Заставь меня хотеть (Корин корин)
Твоя любовь меня вдохновляет (Корин корин)
Заставляет мою голову кружиться (Вращается, кружится)
Заставь меня хотеть петь (Поет, поет)
Сладкая мне, пасси кули яаах (Кули кули)
Это не (Май май)
Делай мне как мед (Мед, мед)
Покажи мне много любви (Любовь, любовь)
Ооо Иисус, ха (Корин корин)
Ты делаешь мне добро, ты делаешь мне прекрасно (Корин корин)
Ты делаешь мне хорошо (Поворот, поворот)
Господи, я так благодарна (Пение, пение)
Ты так верен (Кули-кули)
Господи, я не могу рассказать всего (Май-май)
Ты отдал всю мою жизнь (Мед, мед)
О, мой Господь (Любовь, любовь)
Почему ты так любишь меня (Корин-корин)
Ооо (корин-корин)
О, мой (Поворот, поворот)
Иисус (Пение, пение)
Ты так добр (Кули-кули)
Ко мне (Май-май)
Всю мою жизнь (Мед, мед)
Я благодарна (Любовь, любовь)
Корин-корин
Корин-корин

Все тексты Ebere >>>