Текст песни Babyboy AV - Big Thug Boys

  • Исполнитель: Babyboy AV
  • Название песни: Big Thug Boys
  • Дата добавления: 28.06.2025 | 00:32:58
  • Просмотров: 5
  • 0 чел. считают текст песни верным
  • 0 чел. считают текст песни неверным

Текст песни

Ladies and Gentlemen
AV
If you get a woman, hold am tight, o
Me and my guys we dey for bike, o
Na her allocation dey for mind, o
If you leave your woman, she go off pant, o
No be lie, o
We go use the raba blind her eyes, o
Me and my guys we no dey smile, o
Big Thug Boys, we no dey lie o
Big Thug Boys, we no dey fear nobody
And you see wahala, we get am full for body
Only one thing we no dey like na police
One wrong move, you turn to my enemy
So, make you no try me
Oya nah
The thing dey hit me like kpongo (kpongo)
Abeg, bring another shayo, oshey o
Take your lady to the condo (condo)
If we dey hit her, she dey shout "mogbe o"
Oshey o, mukere muke
Mugbele, mukere muke o
Mugbele, mufere mufe o, ah

We dey wear coat, we dey wear ice o
All of our enemies dem broke die o
No competition, no denial
Una be cheetahs, we be lions
Say we dey fly high, man we never fly low
If we dey move, we no dey fear go slow
No competition, no denial
Una be cheetahs, we be lions
Big Thug Boys, we no dey fear nobody
And you see wahala, we get am full for body
Only one thing we no dey like na police
One wrong move, you turn to my enemy
So, make you no try me
Oya nah
The thing dey hit me like kpongo (kpongo)
Abeg, bring another shayo, oshey o
Take your lady to the condo (condo)
If we dey hit her, she dey shout "mogbe o"
Oshey o, mukere muke
Mugbele, mukere muke o
Mugbele, mufere mufe o
The thing dey hit me like kpongo (kpongo)
Abeg, bring another shayo, oshey o
Take your lady to the condo (condo)
If we dey hit her, she dey shout "mogbe o"
Oshey o, mukere muke
Mugbele, mukere muke o
Mugbele, mufere mufe o, ah

Перевод песни

Дамы и господа
AV
Если вы получаете женщину, держите меня крепко, o
Я и мои парни, мы на байке, o
Ее распределение для ума, o
Если вы оставляете свою женщину, она срывается, o
Не лгите, o
Мы используем рабу, чтобы ослепить ее глаза, o
Я и мои парни, мы не улыбаемся, o
Большие бандиты, мы не лжем o
Большие бандиты, мы никого не боимся
И вы видите, вахала, мы получаем меня сполна для тела
Единственное, что мы не любим, как полиция
Один неверный шаг, вы превращаетесь в моего врага
Так что, не заставляйте вас пытаться меня
Oya nah
То, что ударило меня, как kpongo (kpongo)
Abeg, принеси еще один shayo, oshey o
Отведи свою леди в квартиру (квартиру)
Если мы ударим ее, она крикнет "mogbe o"
Oshey o, mukere muke
Mugbele, mukere muke o
Mugbele, mufere mufe o, ah

Мы носим пальто, мы носим лед o
Все наши враги сломались умирают o
Никакой конкуренции, никакого отрицания
Мы гепарды, мы львы
Говорят, мы летаем высоко, чувак, мы никогда не летаем низко
Если мы двигаемся, мы не боимся идти медленно
Никакой конкуренции, никакого отрицания
Мы гепарды, мы львы
Большие бандиты, мы никого не боимся
И вы видите, wahala, мы получаем меня полным телом
Только одно, что мы не любим полицию
Одно неверное движение, вы превращаетесь в моего врага
Так что, не заставляйте вас испытывать меня
Oya nah
То, что они ударили меня, как kpongo (kpongo)
Abege, принеси еще один shayo, oshey o
Отведи свою леди в квартиру (квартиру)
Если мы ударим ее, она закричит "могбе о"
Ошей о, мукере муке
Мугбеле, мукере муке о
Мугбеле, муфере муфе о
То, что они ударили меня, как кпонго (кпонго).
Абег, принеси еще шайо, ошей о
Отвезите свою даму в квартиру (квартиру)
Если мы ее ударим, она крикнет «могбе о!»
Ошей о, мукере муке
Мугбеле, мукере муке о
Мугбеле, муфере муфе о, ах

Все тексты Babyboy AV >>>